Nah never done only 200 million give away once for orphanage or who needs help once nah come say water no go come God still dey give una warning either you people go fit change unless the final one nah night wey nah don sleep with range Rover with Lamborghini private jet nah just one night my God will tell you who is he you better rethink before too late. God will save some of you who have good heart and does who dey help but does of you wey ur Papa get nd nah only his children dey enjoy am no worry may nah una Papa know wetin them use build land before everyone come to this Earth 😂 nah go suffer for it
Shey no be true portable said it's truth now coz does guys are using Money oppressed who doesn't have like say them fit buy heaven make them use money bribe water now nah go dey buy house of trillion dollars billions dollars without help who needs a single room to leave how God no go punish them with water I don't referring to anyone but make una dey fair God for that lekki ajah side I knew God will start judgement from there Inshallah
Dis guy is not normal
Na all dis nonsense blogger dey cos issues
Were portable mention baba imade insult now
💎😂💎
Fake news, don’t go in search of work and be there deceiving yourself…rubbish
Fake
All this kind news self ….are they real
What does Davido have to do with government roads, Nigeria and Mumu to much, you guys are too backward abeg.
Nah never done only 200 million give away once for orphanage or who needs help once nah come say water no go come God still dey give una warning either you people go fit change unless the final one nah night wey nah don sleep with range Rover with Lamborghini private jet nah just one night my God will tell you who is he you better rethink before too late.
God will save some of you who have good heart and does who dey help but does of you wey ur Papa get nd nah only his children dey enjoy am no worry may nah una Papa know wetin them use build land before everyone come to this Earth 😂 nah go suffer for it
Shey no be true portable said it's truth now coz does guys are using Money oppressed who doesn't have like say them fit buy heaven make them use money bribe water now nah go dey buy house of trillion dollars billions dollars without help who needs a single room to leave how God no go punish them with water I don't referring to anyone but make una dey fair God for that lekki ajah side I knew God will start judgement from there Inshallah
Nah wah for Portable ooh shey everything nah cruise?
Fake news… Davido house wasn't flooded
This is not Davido's house..
Rire sa fait pitié vous narguer les pauvres avec votre argent maintenant vous allez savoir que vous n'êtes pas à l'abri