Home Real Estate Which Kin Wickedness To Mama Be Dis? #ourbackyard

Which Kin Wickedness To Mama Be Dis? #ourbackyard

4
Which Kin Wickedness To Mama Be Dis? #ourbackyard

Ontop ourbackyard wit Nedu and Tombo Belle, Golden tok say her papa and brothers dey treat deir mama wit wickedness. She say she want make her brothers rent house for deir mama and look her like mama wey she be to dem.

How you tink say dis matta go end 🤔chookmouth

source

4 COMMENTS

Leave a Reply to Akaraonye Johnkennedy Cancel reply

Please enter your comment!
Please enter your name here